Connect with us

Lyrics

Look At My Face Lyrics by B.O.C Madaki & Odumodublvck

Published

on

Look At My Face Lyrics by B.O.C Madaki & Odumodublvck

Madaki and Odumodublvck, with the collaborative participation of Fatboy E and XL Spiff, present the third track on their joint album “The Drop.” Dive into the lyrics of the featured song below....CONTINUE READING>>>

Take a look at my face
I no come here to play
Here to play
Ji mana
Ku tsaya guys
Take a look at my face
It’s Shambee on the beats
I no come here to play

Take a look at my face
Kalle ni da kyau
I no come here to play
Take a look at my face
I no come here to play
Take a look at my face
Kalle ni da kyau
I no come here to play
Take a look at my face
I no come here to play

The party don start
We dey give dem the vibration
The party don start
Give dem the vibration

Look at my face
I be like person
Wey dey come from alagbon
Come from panti
And kirikiri
Koro koro
I don dey jump on okporoko
And tolotolo
E dey my bando
I get e one wey dey
Whine to my rhythm
Bounce on my this thing
Peck on my pipi
Odumodublvck
Wan turn up the place you know
Kata kata ranger
Nobody can stop
Anything I want
I will go and get it done
Never fill a form
I pull up with a gun
I, they wan to check me
Who dey follow come

Take a look at my face
I no come here to play
Take a look at my face
I no come here to play
Take a look at my face
Kalle ni da kyau
I no come here to play
Take a look at my face
I no come here to play

The party don start
We dey give dem the vibration
The party don start
Give dem the vibration

Kalle ni da kyau
Ya ma kamar wasa na zo yi
Ko har Safiya za a kai
Ba maimaita wakoki
Sa nishadi da isar da sakonni
Eh mun ji sun yi da
Amma toh waye bakon yi
Take a look at my face
I no come to play
Bamu abunda ke namu
Bamu son delay
Idan mu muka rangada
Akan so replay
Da irin wannan ne
DJ’s suke son display
In chasu suka zo
A ce musu an fara
A ci, a sha, a sha
A dan kara
Yes you
Da Ke na ce mu dan zaga
Idan ba gasar cin kofi
Bane ban wasa

Take a look at my face
I no come here to play
Take a look at my face
I no come here to play
Take a look at my face
Kalle ni da kyau
I no come here to play
Take a look at my face
I no come here to play

An fara
Ba su
Ba su
An fara
Ba su
Ba su

Click to comment

Leave a Reply