Connect with us

Lyrics

Wizkid – Diamonds Lyrics (S2 Ep)

Published

on

Wizkid – Diamonds Lyrics (S2 Ep)

Diamonds Lyrics” the penultimate track on Wizkid’s latest EP, S2, pulsates with infectious beats and blends seamlessly with Wizkid’s signature style, creating a sonic masterpiece WizKid – Diamonds Lyrics (S2 Ep).

Wizkid – Energy Lyrics (S2 Ep)

Diamonds Lyrics by WizKid

Psycho music…

Yh man!

Diamonds on my ring, diamonds on my

Pinky

I Dey wait for the kele wey go come & play

Play (Oloun)

You know big wiz yh my life so crazy

I be repping for the ghetto long time e don

Tey

Yh man Dey grind here for days

What I Dey feel wahchu feel not the same

Eh ehn

My man have seen better days

So many things I been take for the pain

Yh I fit tell you many things but I say

Nothing

Say this life naso e be, brother what go be

Go be

Gan gan

I fit tell you why I live so dangerously

Men Dey go through things for real

But we Dey sure we go see better days

(Yh yh)

 

Stand wella!

An I get the gbedu wey Dey make dem

Bounce wella Make I Dey do things wey go

Make my mind wella

Badboy wizzy no Dey follow no fella

Got a couple ladies I fit call any weather

And we no come to Dey waste time

Po po

Di po hear the music dance wenna

Diamonds no Dey force e self to shine

Wenna

Stay pon my Js ah

Yh yh!

Pretty pls miss me with the bull shit

Mr BigWiz Mr Bigman no one test

Mr Louis V. Sipping 42 with 20 girls

Gbemitrabaye Je’ka se

Mio le shalaye life na holiday

Big Kala we been tough from the jump e

Don tey

My brother don’t play nothing we no face

Yh I fit tell you many things but I say

Nothing

Say this life naso e be, brother what go be

Go be

Gan gan

I fit tell you why I live so dangerously

Men Dey go through things for real

But we Dey sure we go see better days

(Yh yh)

 

Stand wella!

And I get the gbedu wey Dey make dem

Bounce wella Make I Dey do things wey go

Make my mind wella

Badboy wizzy no Dey follow no fella

Got a couple ladies I fit call any weather

And we no come to Dey waste time

Po po di po hear the music dance wenna

Diamonds no Dey force e self to shine

Wenna Stay pon my Js ah

Yh yh!

P!