Connect with us

Lyrics

Pass Me The Light Lyrics by Balloranking Feat. Odumodublvck

Published

on

Pass Me The Light Lyrics by Balloranking Feat. Odumodublvck

Embark on a lyrical journey unveiling the radiant energy and profound narrative woven into “Pass Me The Light” by Balloranking, featuring Oxlade.

Balloranking & Odumodublvck – Pass Me The Light Lyrics

Pass me the Light
Tori jeje monlo brother mi
Kire mi ma koja mi
Tabataida fun otami
Ntori jeje nimolo brother mi
Ain’t Nobody badder me
The best you can see
Iā€™m on top of the world, and Iā€™m feeling free

Pass me the lighter, letā€™s light up the night
Your beauty shines Iā€™m ready to fly
Pass me the lighter, letā€™s light up the night
Your beauty shines & Iā€™m ready to fly
Pass me the backwoods
Na the thing wey Dvpper gimme
I go pack put
Ballo Sound who
Me I go load up pistol
I no measure anything
I took a handfull
My shawty smoke

A lot of ganja
Sotey Ndlea
Love am like naira
Wey the ounce
Wey the yay
Wey the COLOS
I go mount
Na their town
We dey burn
Unnanounced
Dem dey come my house
And If them carry Igbo come
She go cook big chaw
Then I off her blouse
Na me be the person wey dey shoot

I can never end up like a crook
All my haters
Think Iā€™m due
Meanwhile my rent
Is very very new
I am very very cool
So far my say my Chiba
Na cali with azul